Posted inUncategorized
“i no gree, i no gree” don bring us inside one thing to show who know book pass for one Nigerian over-sabi person and our British Neighbors o
"Na Who No Sabi English?" – Nigerians Blast Briton Wey Talk Say Dem No Fit Speak English One serious gbas-gbos don happen for X (Twitter) after one British man yarn…



