Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Day: May 18, 2025

Home » Archives for May 18, 2025 » Page 3
Them don kill am?… Las Las them don kpai the APC chairman when them kidnapp o.. the full tory how e take happen dey down
Posted inNews

Them don kill am?… Las Las them don kpai the APC chairman when them kidnapp o.. the full tory how e take happen dey down

Di chairman of All Progressives Congress (APC) for Ward 5 inside Ose Local Government Area of Ondo State, Nelson Adepoyigi, wey dem kidnap some days ago, don kpai as im…
Posted by Amebor United May 18, 2025
Canoe when don fall inside water don kpai some people and so far them don see 37 dead body remove from the water. The full tory dey below….
Posted inNews

Canoe when don fall inside water don kpai some people and so far them don see 37 dead body remove from the water. The full tory dey below….

37 traders don die for boat accident wey happen for Gbajibo-Mudi community inside Kaiama Local Government Area for Kwara State. Di accident happen on Thursday, just less than seven months…
Posted by Amebor United May 18, 2025
About three olodé na him we dey hear people when look like Boko Haram don kpai for one community for adamawa state and they also burn burn houses… Na some of the pictures dey below..
Posted inNews

About three olodé na him we dey hear people when look like Boko Haram don kpai for one community for adamawa state and they also burn burn houses… Na some of the pictures dey below..

Suspected Boko Haram people don attack Kulda community wey dey Hong Local Government Area for Adamawa State. Dem k!ll three members of Civilian Joint Task Force (CJTF) and burn many…
Posted by Amebor United May 18, 2025
Davido burst cry as e dey give emotional speech for him manager, Asa Asika wedding
Posted inEntertainment

Davido burst cry as e dey give emotional speech for him manager, Asa Asika wedding

Na so Nigerian music star Davido burst cry as e dey talk emotional speech for the traditional wedding of him long-time manager and padi, Asa Asika. For the touching moment…
Posted by Amebor United May 18, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3

Recent Posts

  • Man Chases Snake With Bare Legs in Viral Video, Social Media Reacts
  • Emotional Moment Late Alexx Ekubo Was Laid To Rest In His Family Compound In Arochukwu (Video)
  • Nigerian Couple Arrested Over Alleged Trafficking of 11 Liberian Children to The Gambia
  • Father Arrested After Allegedly Killing Son’s Speech Therapist in Spain
  • Police Arrest Man Over False School Kidnap Alarm in Edo State

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top