Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Day: May 23, 2025

Home » Archives for May 23, 2025 » Page 3
Actor Jeremy Renner yarn how e feel one kind peaceful joy wey near-death give am
Posted inEntertainment

Actor Jeremy Renner yarn how e feel one kind peaceful joy wey near-death give am

Hollywood actor Jeremy Renner nearly kpai on New Year’s Day 2023 after snow plow jam am for near him house for Nevada — and e talk say e no too…
Posted by Amebor United May 23, 2025
National Sports Festival: 14-year-old JSS3 Pikin Win Silver for Men Swimming
Posted inSports

National Sports Festival: 14-year-old JSS3 Pikin Win Silver for Men Swimming

One 14-year-old JSS3 student wey him name na Aidan Dumuje-Abili don win silver medal for swimming for di ongoing 2024 National Sports Festival. Di pikin, wey dey attend Grange School…
Posted by Amebor United May 23, 2025
Abduct: Bandits carry medical doctor for Zamfara
Posted inAmebor

Abduct: Bandits carry medical doctor for Zamfara

People wey dem suspect say na bandits don kidnap one medical doctor wey im name be Alhaji Abdullahi Dangulbi for Zamfara State. Dangulbi na doctor wey dey work for Anka…
Posted by Amebor United May 23, 2025
Murder:Papa kil im pikin wey be 5 years old because im babe no gree look after di pikin
Posted inAmebor International

Murder:Papa kil im pikin wey be 5 years old because im babe no gree look after di pikin

One man for Indianapolis wey dem call Zachary Arnold, 41 years old, don land for police hand after he confess say na im kil im 5-year-old daughter, Zara Arnold, on…
Posted by Amebor United May 23, 2025
Japa:Before you japa-comot, reason am” – Actor Ugezu Ugezu warn Nigerians wey dey plan to japa, as e share tori of one doctor
Posted inAmebor

Japa:Before you japa-comot, reason am” – Actor Ugezu Ugezu warn Nigerians wey dey plan to japa, as e share tori of one doctor

Actor Ugezu J. Ugezu don beg Nigerians wey dey reason to run go another country make dem "reason am well" before dem comot. E talk say one correct medical doctor…
Posted by Amebor United May 23, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3

Recent Posts

  • Man Chases Snake With Bare Legs in Viral Video, Social Media Reacts
  • Emotional Moment Late Alexx Ekubo Was Laid To Rest In His Family Compound In Arochukwu (Video)
  • Nigerian Couple Arrested Over Alleged Trafficking of 11 Liberian Children to The Gambia
  • Father Arrested After Allegedly Killing Son’s Speech Therapist in Spain
  • Police Arrest Man Over False School Kidnap Alarm in Edo State

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top