Posted inAmebor
Will Smith ex-wife don sue after dem accuse her say she dey sleep around for Hollywood.
The lawsuit talk say one promotional video wey dem post online on May 4 carry caption wey claim say: “Exclusive: Bilaal talk say Will Smith ex-wife Sheree Zampino dey sleep…









