Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Posts by Amebor United

Home » Archives for Amebor United » Page 10
About Amebor United
One Saudi Club Al Hilal No Gree Leave Osimhen Matter – Dem Dey Prepare New Offer
Posted inUncategorized

One Saudi Club Al Hilal No Gree Leave Osimhen Matter – Dem Dey Prepare New Offer

Saudi Arabian football giant Al Hilal still dey eye Victor Osimhen, even after the Super Eagles striker reject their €40 million-per-year salary offer just 10 days ago. Transfer gist wey…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Benue Gov’t don Suspend the Chief Press Secretary & Chief of Staff sake of say e Join “End Benue Genocide” Protest with VDM
Posted inAmebor

Benue Gov’t don Suspend the Chief Press Secretary & Chief of Staff sake of say e Join “End Benue Genocide” Protest with VDM

The Principal Special Assistant to the Benue State Governor on Youth and Media Mobilization, Hon. Atu Terver Joseph, don suspend him Chief of Staff, Mr. John Ukeyima, and Chief Press…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Nigerians No Hate You oo, Na the Suffer Wey Dem Dey Pass Through Dem Hate” – Yul Edochie Tell Tinubu
Posted inAmebor

Nigerians No Hate You oo, Na the Suffer Wey Dem Dey Pass Through Dem Hate” – Yul Edochie Tell Tinubu

Nollywood actor, Yul Edochie, don carry him mind go social media to talk to President Bola Tinubu about how things dey go for Nigeria. For him post, Yul talk say:…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Investigators Don Find Cockpit Voice Recorder from  Air India Plane when skata and kill plenty people days when pass
Posted inInternational

Investigators Don Find Cockpit Voice Recorder from Air India Plane when skata and kill plenty people days when pass

Investigators don recover the cockpit voice recorder (CVR) from the Air India plane wey crash last week — na one big step to find out wetin really cause the accident…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Watin we go dey yan after We Talk Say ‘My Heart Bleeds For…’ Wetin Come Next?” – Actor Emeka Nwagbaraocha
Posted inAmebor

Watin we go dey yan after We Talk Say ‘My Heart Bleeds For…’ Wetin Come Next?” – Actor Emeka Nwagbaraocha

As Nigerians dey para over the recent killings for Benue State, Nollywood actor Emeka Nwagbaraocha don talk say to just dey cry online no dey enough. He ask say: “Anytime…
Posted by Amebor United June 16, 2025
25-Year-Old Nigerian Woman Nabbed for India with N1.8 Billion Worth of Drug
Posted inInternational

25-Year-Old Nigerian Woman Nabbed for India with N1.8 Billion Worth of Drug

One 25-year-old Nigerian woman wey her name na Ifeoluwa Akinwunmi don land for big wahala as Indian police arrest her say she carry drugs. The Anti-Narcotics Wing of the Central…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Insecurity: IGP Kayode Egbetokun Don Visit Benue
Posted inNews

Insecurity: IGP Kayode Egbetokun Don Visit Benue

Inspector General of Police, Kayode Egbetokun, land for Benue State on Monday, June 16, to see with him own eyes how the security wahala for the state be, after plenty…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Benue Attack: E No Good Make People Like Peter Obi Dey Turn Dis Kind Matter to Politics – Reno Omokri
Posted inAmebor

Benue Attack: E No Good Make People Like Peter Obi Dey Turn Dis Kind Matter to Politics – Reno Omokri

Reno Omokri don blast politician Peter Obi for wetin e talk about the Benue killings. Obi bin talk say the Federal Government no dey show concern anytime disaster happen for…
Posted by Amebor United June 16, 2025
CBN Talk Say Na Dis Time Nigeria Don See Di Highest Local Forex Inflow for Six Years
Posted inAmebor

CBN Talk Say Na Dis Time Nigeria Don See Di Highest Local Forex Inflow for Six Years

Di Central Bank of Nigeria (CBN) don report say di level of foreign exchange wey come from local sources don reach di highest level in six years. Dis better increase…
Posted by Amebor United June 9, 2025
Russia Fire Record 479 Drones for Ukraine Overnight
Posted inUncategorized

Russia Fire Record 479 Drones for Ukraine Overnight

Russia don launch one heavy drone attack for Ukraine overnight, wey dem say na the biggest since di war start. Dem fire 479 drones, Ukraine air force talk say na…
Posted by Amebor United June 9, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 8 9 10 11 12 … 33 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top