Posted inAmebor
Shey cattle rearers and pastors no be equal citizens?” – Actor Gideon Okeke dey ask why cattle rearers fit waka up and down with weapons but pastors no fit
Actor Gideon Okeke don reason why dem dey allow cattle herders carry weapons like cutlass and machete, but wahala come burst when one man of God carry sometin wey resemble…









