Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Amebor

  • Home
  • Amebor
  • Page 5
Police don arrest two suspects for wicked m8rder of young woman for Lagos
Posted inAmebor

Police don arrest two suspects for wicked m8rder of young woman for Lagos

Lagos State Police Command don arrest two main suspects wey dem believe cause the serious m8rder of one young woman for Gangare area, Mile 12. The pikin, wey come from…
Posted by P Light May 26, 2025
Water don kill one Catholic priests for Niger state o
Posted inAmebor

Water don kill one Catholic priests for Niger state o

The parish priest wey dey St. Anthony Catholic Church for Gulu inside Lapai Local Government Area of Niger State, Rev. Father James Omeh, plus one woman wey dem identify as…
Posted by P Light May 26, 2025
Nobody owe you anything Actress Damilola Adegbite yan emotional life lesson after she clock 40
Posted inAmebor

Nobody owe you anything Actress Damilola Adegbite yan emotional life lesson after she clock 40

Actress Damilola Adegbite don drop heartfelt message give her fans, as she dey encourage people make dem get emotional sense and learn how to control demself for life. She post…
Posted by P Light May 26, 2025
Nigerian man wey run comot, don land for Nigeria from UAE because of big car fraud
Posted inAmebor

Nigerian man wey run comot, don land for Nigeria from UAE because of big car fraud

For one serious move to fight international money wahala, Nigeria Police don bring back one Nigerian man, Abubakar Aboki Muhammed, from United Arab Emirates (UAE) to answer for him hand…
Posted by Amebor United May 24, 2025
EFCC say no be true say dia chairman Olukoyede do secret meeting wit opposition governors before dem decamp
Posted inAmebor

EFCC say no be true say dia chairman Olukoyede do secret meeting wit opposition governors before dem decamp

Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don deny tori wey Paul Ibe, spokesperson for former Vice President Atiku Abubakar, talk say di EFCC chairman, Ola Olukoyede, hold secret meeting…
Posted by Amebor United May 24, 2025
US-Based Nigerian Man Talk Say Police Harass Am Because of Him Dreadlocks
Posted inAmebor

US-Based Nigerian Man Talk Say Police Harass Am Because of Him Dreadlocks

One Nigerian wey dey live for US don share wetin happen to am with police when e come Nigeria visit. E talk say na because of him look — especially…
Posted by Amebor United May 24, 2025
Singer, Tory Lanez stabber talk say e think say the singer wan attack am
Posted inAmebor

Singer, Tory Lanez stabber talk say e think say the singer wan attack am

Di inmate wey dem accuse say e stab rapper Tory Lanez plenti times for prison don talk say na self-defense e do, say e hear say Lanez put bounty for…
Posted by Amebor United May 24, 2025
Doctors tall say my pikin no go Waka aga Ex BBN star Nina shares
Posted inAmebor

Doctors tall say my pikin no go Waka aga Ex BBN star Nina shares

Former Big Brother Naija star, Nina Ivy, don come remind people say sometimes, na mama or papa instinct dey pass wetin doctor talk. For her Instagram Story, Nina yan say…
Posted by P Light May 24, 2025
popular nNigerian food blogger wey dey sabi as T spices don officially comot from market
Posted inAmebor

popular nNigerian food blogger wey dey sabi as T spices don officially comot from market

Popular Nigerian food blogger wey dem sabi as TSpices don officially comot from market. She carry the good news go her X page with fine fine pictures and small sweet…
Posted by P Light May 24, 2025
31 years in Nollywood I never doke with any producer or director Actress Thelma Chukwunmem
Posted inAmebor

31 years in Nollywood I never doke with any producer or director Actress Thelma Chukwunmem

Nollywood actress, voice-over artist and preacher, Thelma Chukwunwem, don talk say no producer or director fit ever open mouth talk say dem sleep with am — even after 31 years…
Posted by P Light May 24, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 3 4 5 6 7 … 10 Next page

Recent Posts

  • Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well
  • Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding
  • Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop
  • House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.
  • former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2025 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top