Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

News

  • Home
  • News
  • Page 3
Sad news o as Plenty People Wound as Church Collapse for Taraba
Posted inNews

Sad news o as Plenty People Wound as Church Collapse for Taraba

One church building for Taraba State don collapse, injure many people wey come worship. Di church, United Methodist Church Nigeria (UMCN), dey behind police station for Jantaro community, inside Mutum-Biyu…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Ebonyi Court Don Sentence Man to Die for Kill 18-Year-Old Boy Wey Talk Say Dem Get Homosexual Relationship
Posted inNews

Ebonyi Court Don Sentence Man to Die for Kill 18-Year-Old Boy Wey Talk Say Dem Get Homosexual Relationship

One court for Izzi, wey dey Abakaliki – Ebonyi State capital – don sentence one 30-year-old man, Boniface Abraham Edigbo, to death by hanging after e k!ll one 18-year-old boy…
Posted by Amebor United June 16, 2025
‘One-Way’ Driver Kill Keke Rider for Badagry, Run Leave Scene
Posted inNews

‘One-Way’ Driver Kill Keke Rider for Badagry, Run Leave Scene

One commercial keke rider don die after one SUV driver wey dey drive one-way jam am head-on for Badagry Expressway, Lagos. According to Olalekan Bakare-Oki, General Manager of LASTMA (Lagos…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Family Lose 23 Members for Herdsmen Attack for Benue
Posted inNews

Family Lose 23 Members for Herdsmen Attack for Benue

Pain and sorrow still full ground as families dey cry over their loved ones wey die after suspected herdsmen attack Yelwata community for Guma Local Government Area, Benue State. The…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Insecurity: IGP Kayode Egbetokun Don Visit Benue
Posted inNews

Insecurity: IGP Kayode Egbetokun Don Visit Benue

Inspector General of Police, Kayode Egbetokun, land for Benue State on Monday, June 16, to see with him own eyes how the security wahala for the state be, after plenty…
Posted by Amebor United June 16, 2025
13 suspects don escape from police cell for nasarawa after dem break wall
Posted inNews

13 suspects don escape from police cell for nasarawa after dem break wall

Thirteen suspects don escape from police cell after dem break wall for Area Command station for Nasarawa State. Di incident happen on June 14, 2025, around 6:30 in di morning,…
Posted by P Light June 15, 2025
nigerian man sentenced to 10 years for armed robbery for Ghana
Posted inNews

nigerian man sentenced to 10 years for armed robbery for Ghana

One 36-year-old Nigerian man, Stanley Afaku, don get 10 years prison sentence for armed robbery wey happen for Effia-Nkwanta Regional Hospital for Sekondi, Ghana. Na Sekondi Circuit Court wey Her…
Posted by P Light June 15, 2025
Cross River House of Assembly don suspend LGA Chairlady over allegation say she dey misuse office and chop government money
Posted inNews

Cross River House of Assembly don suspend LGA Chairlady over allegation say she dey misuse office and chop government money

Di Cross River State House of Assembly don suspend di Chairlady of Bekwarra Local Government Area, Theresa Ushie, for three months, based on petition wey members of Bekwarra Legislative Council…
Posted by P Light June 11, 2025
Man kpai inside him motor for Lagos road
Posted inNews

Man kpai inside him motor for Lagos road

One middle-aged man wey dem identify as Segun Adelere don kpai for inside im motor for New Garage area for Lagos State on Tuesday, June 10. Na people wey dey…
Posted by P Light June 11, 2025
19-year-old Nigerian artiste wey dem beat to death for Ghana
Posted inNews

19-year-old Nigerian artiste wey dem beat to death for Ghana

One young Nigerian guy wey dem call Destiny, 19 years old, don kpai for Volta Region area for Ghana after some people beat am to death. Destiny na upcoming artiste…
Posted by P Light June 11, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3 4 5 … 12 Next page

Recent Posts

  • five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay
  • Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan
  • Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027
  • Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai
  • “I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top