Skip to content
Amebor United

Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe
As E Dey HOT!!!
five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay
Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan
Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027
Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai
“I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman
“No allow dem waste our lives. Abeg help us” — Kidnapped Oyo State school principal and teacher beg Bola Tinubu for new video
Jose Mourinho don reportedly sign three-year deal to become Real Madrid manager for second time
Will Smith ex-wife don sue after dem accuse her say she dey sleep around for Hollywood.
Millwall don reject new £20 million bid wey Ipswich Town send for Super Eagles forward Femi Azeez.
Bandits never free the medical doctor wey dey kidnap after payment of 20million ransom
ice prince don talk say he dey crush on actress Jemima say she be his type
i don comot my mind out of marriage Regina Daniels
they don arreste the 18 year old boy wey behead him grandmother for Ghana
Judge don dismiss long-running FIFA bribery case as federal priorities don change
Fubara brother don declare interest for Rivers governorship after he join NDC
Abuja Tiktok content creator Monique Pearl’s don kpai at 30
“If you wan do ashawo, do am well… but make sure say you no go remain there,” Actress Shaffy Bello advise young women.
Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well
Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding
Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop
House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.
former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.
Fix Nigeria health care, build better hospital — Deji Adeyanju tell President Tinubu
Super Eagles striker Taiwo Awoniyi don return to full training after serious belle injury
Bandits don kidnap ward councillor and others for Katsina
Ex-nurse give patient $3,000 make e cut her ex-boyfriend p£nis after dem break up
“You fit be politician and still serve God truly?” – Lawyer Joe Abah ask serious question
2027: Peter Obi no suppose be VP for coalition — Datti Baba-Ahmed
Court Don Order Senate Make Dem Recall Senator Natasha Akpoti-Uduaghan
8-Year-Old Boy Wey Dogs Raise Don Dey Bark Like Dem – Thai Authorities Rescue Am
Big Terror Attack Don Fail As Soldiers Recover 56 Bombs Wey ISWAP Plant for Marte–Dikwa Bridge for Borno
Court Don Jail 8 Chinese People for Cyberterrorism and Internet Fraud for Lagos
Tammy Abraham Don Join Besiktas on top credit when football call am loan from AS Roma
Mexican Boxer Julio César Chávez Jr. Don Dey Under ICE Custody, Dem Wan Deport Am
South African Man Don Get Life Jail for K!lling Him Pregnant Girlfriend and Burning Her Body
Dem Be Political IDPs – President Tinubu Shade People Wey Dey Plan Coalition Against Am
Suspected Herdsmen Brutally K!ll Female Farmer for Ondo Community
Senate Don Pass Rivers State 2025 Budget of N1.485 Trillion
Why Victor Osimhen Gats Join Premier League Club – Sunday Oliseh
E Be Like Brain Don Spoil” – Singer Terry G Blast People Wey Dey Tell Old Musicians Say Their Time Don Pass
“Kanu Nwankwo na my Idol, God of Football” – Emmanuel Adebayor
Trump Talk Say U.S. Go Meet Iran Next Week, But Say Nuclear Deal No Too Important
Tinubu Want Make Opposition Strong — Akpabio Tell PDP and Labour Party: “Make Una Put House in Order”
Mugshot of Rapper Silento Don Come Out as He Begin 30-Year Jail Term for K!lling Him Cousin
American Actor Joe Marinelli Don Kick Bucket at Age 68 After Cancer Battle
Anambra Police Don Arrest Suspected Kidnappers Wey Dey Pretend Say Dem Be Land Agents
Actor Scott Wolf don seek court order make e estranged wife Kelley Wolf no near am
26-year-old man found d3ad for hotel room in Delta
8 people don enter wahala, 1 chop bullet as soldiers exchange gunfire with kidnappers for Kwara forest
Hotel guest don collect sentence for thief towel, bed sheet, bulb
PDP and Labour Party Reps members don waka enter APC
Iran accuse Israel say dem still dey bomb after ceasefire announcement
Suspected cultists don kill Police officer and vigilante for Rivers
Reality TV star Venita Akpofure dey enjoy beta getaway for Thailand and she don carry go Instagram to show hot new pictures.
Jeff Bezos and Lauren Sánchez Spend $50K Per Guest for Lavish Venetian Wedding – Wahala Wedding of the Year
Shadowy extremist group claim say dem bomb church for Damascus
Trump accuse Iran and Israel say dem break ceasefire agreement
Cubana ChiefPriest don reportedly carry alleged baby mama, Helen Ati, go court
Katakata bust as ex-convict try escape from court for Ilorin
National Assembly Don Send Tax Reform Bills Go Give President Tinubu
Windstorm scatter houses for Bunkure LGA, Kano – Many people waka comot their village
Ugandan university oga heartbroken afta DNA show say one of di pikin no be im own
Benue government employ workers to clean markurdi overnight before President Tinubu visit: dem invite support groups make them come welcome the president
South African Prophet Talk Say Person Weh Dey Wake Spouse for Midnight Sɛx But No Dey Wake for Prayer Be Like Witch
Gay, Bisexual Men and Trans Women Go Soon Fit Donate Blood and Plasma for Australia – New Rule Don Come
Nobody fit wipe any tribe from earth -SGF Akume talk for Benue attack
UK MPs Don vote make den do dey arrest women again for abortion for England and Wales
kwara ppolice don arrest 17_ year old boy wey stab him papa side chick to death
Gas explosion don kill husband, wife and dia daughter for Delta
Air India flight wey suppose go London don cancel because of technical wahala – days after Dreamliner crash wey k!ll 241 people
People wey dem suspect say na bike thief don k!ll Okada rider, carry him motorcycle for Makurdi
Presido aide, Segun Dada, don respond afta Nigerians blast Tinubu say him talk say he go clear him schedule go visit Benue people
Russia fire over 440 drones and 32 missiles, kill at least 15 people for heavy attack on Ukraine
Dis kain way wey government dey fail to protect people and no dey hold killers accountable don give these attackers mind” – CAN blast Federal Government over Benue k!llings
Soldiers don catch bandit wey wear army uniform, recover gun for Kaduna and Plateau
“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark
I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu
“Yahoo boys don bring us national disgrace – Dem dey wash money for politicians” – EFCC oga, Ola Olukoyede talk
Atalanta dey ask for €50m to sell Ademola Lookman
Even for death, you still show face” – Mohbad wife, Wunmi, drop posthumous Father’s Day message
Sad news o as Plenty People Wound as Church Collapse for Taraba
Ebonyi Court Don Sentence Man to Die for Kill 18-Year-Old Boy Wey Talk Say Dem Get Homosexual Relationship
‘One-Way’ Driver Kill Keke Rider for Badagry, Run Leave Scene
Emefiele Go Face New Court Case Over 753 Illegal Duplex Houses for Abuja
one American media personality Caitlyn Jenner Run Commot from Israel Pass Jordan as Iran Dey Bomb
One Catholic Priest Blast Benue Gov Alia Say E Stop Peter Obi from Visiting IDPs but Now Dey Wait for FG to Fight Insecurity
Family Lose 23 Members for Herdsmen Attack for Benue
listen oooo If You Never Fit Feed Yourself Well, No Go Start Family” – Lawyer Stan Alieke send this one to all Men
Make August Just Come shapaly now” – Davido Dey Count Down to Him White Wedding With Chioma
One Saudi Club Al Hilal No Gree Leave Osimhen Matter – Dem Dey Prepare New Offer
Benue Gov’t don Suspend the Chief Press Secretary & Chief of Staff sake of say e Join “End Benue Genocide” Protest with VDM
Nigerians No Hate You oo, Na the Suffer Wey Dem Dey Pass Through Dem Hate” – Yul Edochie Tell Tinubu
Investigators Don Find Cockpit Voice Recorder from Air India Plane when skata and kill plenty people days when pass
Watin we go dey yan after We Talk Say ‘My Heart Bleeds For…’ Wetin Come Next?” – Actor Emeka Nwagbaraocha
25-Year-Old Nigerian Woman Nabbed for India with N1.8 Billion Worth of Drug
Insecurity: IGP Kayode Egbetokun Don Visit Benue
Benue Attack: E No Good Make People Like Peter Obi Dey Turn Dis Kind Matter to Politics – Reno Omokri
sunday oliseh don vex say NFF carry supper eagles job give foreign coach
another aircraft crash for India don kill seven people including small pikin
13 suspects don escape from police cell for nasarawa after dem break wall
nigerian man sentenced to 10 years for armed robbery for Ghana
isreal army don tell citizens make dem comot from shelter after fresh missile attack from Iran
Posted inNews

five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay

Five worshippers wey terrorists kidnap during attack on Evangelical Church Winning All (ECWA) for Omugo, Oro Ago District, Ifelodun Local Government Area of Kwara State, don d!e while dem still…
Continue Reading
Posted by P Light June 4, 2026
Posted inNews

Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan

The Oyo State Fire Services Agency don recover the bodies of two passengers after one car fall enter river for Amuloko area of Ibadan. Dem recover the victims from Ariyo…
Continue Reading
Posted by P Light May 31, 2026
Posted inPolitics

Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027

Presidential candidate of the Nigeria Democratic Congress (NDC) for the 2027 election, Peter Obi don talk say if e become president, im go make sure say office of the Vice…
Continue Reading
Posted by P Light May 31, 2026
Posted inAmebor

Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai

The Nigerian movie industry don enter mourning as veteran actor and lecturer, Professor Patrick Okoye, suddenly kpai. People sabi am well with him screen name “Energy.” Okoye die for early…
Continue Reading
Posted by P Light May 29, 2026
Posted inAmebor

“I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman

Bashir El-Rufai don divorce im first wife, Halima Nwakaego Kazaure, after 5 years of marriage and now e don set to marry another woman this year. Bashir wey be one…
Continue Reading
Posted by P Light May 29, 2026
Posted inNews

“No allow dem waste our lives. Abeg help us” — Kidnapped Oyo State school principal and teacher beg Bola Tinubu for new video

Terrorists wey kidnap plenty school teachers and around 40 pupils for Orire Local Government Area of Oyo State don release another video of the victims. For the new video, the…
Continue Reading
Posted by P Light May 29, 2026
Woman give testimony say she welcome baby boy after two weeks were she welcome baba girl.
Posted inNews

Woman give testimony say she welcome baby boy after two weeks were she welcome baba girl.

Wetin dey happen be say one Naija woman testify say she welcome baby boy weeks after she welcome baby girl. She talk say she don suffer many miscarriages before, but…
Posted by P Light May 14, 2025
One Judge for courtydon reduce the prison time of the Manendex brothers sake of say them agree say them do something bad .
Posted inNews

One Judge for courtydon reduce the prison time of the Manendex brothers sake of say them agree say them do something bad .

California get one judge wey don reduce sentence for Erik and Lyle Menendez, two brothers wey kill their parents for 1989 inside their Beverly Hills house. Erik bi 18 years…
Posted by P Light May 14, 2025
one Nollywood actress when them dey call Blessing don drop one big bomb o say she no get any bobi when dey hollar am. Make una see what she don talk below…
Posted inAmebor

one Nollywood actress when them dey call Blessing don drop one big bomb o say she no get any bobi when dey hollar am. Make una see what she don talk below…

Nollywood actress Nkechi Blessing Sunday announce say e don single now. E share video on social media say e no dey relationship with anybody. E say although e single, e…
Posted by P Light May 14, 2025
Actress Tina Mbah don advice some of her people when dey act film o and na the advice when she talk dey down say make them no forget marriage sake of film shooting o..na what she talk below
Posted inAmebor

Actress Tina Mbah don advice some of her people when dey act film o and na the advice when she talk dey down say make them no forget marriage sake of film shooting o..na what she talk below

Tina Mbah advice actors say make dem no lose dem self for love. E talk say dem no suppose sacrifice dia career just to make dia partner happy. E say…
Posted by P Light May 14, 2025
Make una hear wating Oga Amechi don talk against President Tinubi
Posted inNews

Make una hear wating Oga Amechi don talk against President Tinubi

Rotimi Amaechi talk say if dem generation of governors still dey power, Nigeria politics go be different today. E say e an' Sule Lamido go confront President Bola Tinubu openly.…
Posted by P Light May 14, 2025
Live Killing ooo.. them don kpai one tictoker when she dey shoot live video o… according to sources, say na person when dey ride machine and na setup o…. see the video how e take happen…
Posted inAmebor

Live Killing ooo.. them don kpai one tictoker when she dey shoot live video o… according to sources, say na person when dey ride machine and na setup o…. see the video how e take happen…

TikTok Influencer, Valeria Márquez, Don Die as Gunman Shoot Her for Beauty Salon During Livestream One TikTok influencer, Valeria Márquez, wey be 23 years old, don die after one gunman…
Posted by Amebor United May 14, 2025
That Governor of Oyo state, Seyi Makinde, the man dey try well well o. see what he do for people when bad thing happen to them now…e no sha easy o…
Posted inNews

That Governor of Oyo state, Seyi Makinde, the man dey try well well o. see what he do for people when bad thing happen to them now…e no sha easy o…

Oyo State Goment Approve ₦4.5 Billion to Help Bodija Explosion Survivors Oyo State goment don approve ₦4.5 billion as support money for the people wey suffer and the families of…
Posted by Amebor United May 14, 2025
The house of Representative don talk something about one sickess. Make una read am below…
Posted inNews

The house of Representative don talk something about one sickess. Make una read am below…

House of Reps Don Tell FG Say Make Dem Do Mandatory Diphtheria Vaccination, Test and Treatment for All 774 LGAs As diphtheria wahala dey increase, House of Representatives don call…
Posted by Amebor United May 14, 2025
Wait oo…Na true say JAMB oga don gree say one small mistake dey for the result them release? what if them do again person when get high score come get low him go gree? na the story punch give us dey below…
Posted inAdmissions and School

Wait oo…Na true say JAMB oga don gree say one small mistake dey for the result them release? what if them do again person when get high score come get low him go gree? na the story punch give us dey below…

JAMB Don Finally Admit Say Dem Make Mistake for 2025 UTME Wey Affect Students Performance The Joint Admission and Matriculation Board (JAMB) don finally gree say dem make some errors…
Posted by Amebor United May 14, 2025
Watin be this now? See how one small pikin don go kpai emself after em see say e get low score result for the JAMB when e write. na legit show us make una read am below…
Posted inUncategorized

Watin be this now? See how one small pikin don go kpai emself after em see say e get low score result for the JAMB when e write. na legit show us make una read am below…

Wahala for Ikorodu: 19-Year-Old Girl kpai Herself Because of UTME Score Ikorodu, Lagos – One 19-year-old girl wey dem dey call Timilehin Faith Opesusi don throw her family inside big…
Posted by Amebor United May 14, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 35 36 37 38 39 Next page

Recent Posts

  • five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay
  • Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan
  • Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027
  • Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai
  • “I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Make e for no pass you!!!

five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay

Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan

Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027

Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top